Here are the complete lyrics of the song "Round Of Applause" by Falz, including background, meaning, and song info.
Round of Applause by Falz Intro Yeah Ah Verse 1 Fun mi ni round of applause yen Seen this before when Swag and couture, mahn Sign of the cross, ehn Tuzi play the beat, load that in Logic Emi ma ma floss till I land in my coffin Igbawo lo ma sup, mahn? Bawo lo se ma drop e? Ile lo n pe mi now Mi o de le curve e You want come dey tap from my sauce, you dey shady It’s okay to try to copy but results may vary Temperature may rise and thoughts may be hazy Staring in her eyes, I’m engrossed in this lady And she told me For this life, something must kill a man If your own na enjoyment, e no bad Verse 2 Did I tell you that I love your nappy hair, yea? Your full lips and your perky breasts Tonight, when we dancing in the sac I beg you please, please, shey you no go let me rest? Still, I dey wonder If police go let me rest I dey stunt hard Dem dey see the evidence Don’t shout, you go need intelligence Me, I be citizen and I must see the president Na me put am there No be me vote am? Yes! Plus I’m not really happy with this whole affair Wey we dey talk Anglais Dey worship Français Bridge Why can’t I just see genius in myself? Why don’t I just stop looking out for help? Got no doubts I could do it all myself Introduce you to my people, this is usually what you get Extraordinary super fucking fantabulous Not a one-man army, you no go fit come tackle us E dey do my body like you always want target us Come dey look me stubborn Come dey look me cantankerous, ye! Pre-Chorus Gbe mi lọ s'okun, mo fẹ ki Yemoja Ṣe ti f'ọrọ wa le ni? We dey for ghetto now We'll take the blocks, build it up, we dey for Legoland We wait for zero chance We do the Mellow dance Chorus Soft life Soft nyash More shine More pies No surprise say more guys dey come back Fun times Chop life Rub thighs I want die We lock eye She just smile We don start Chorus Soft life Soft nyash More shine More pies No surprise say more guys dey come back Fun times Chop life Rub thighs I want die We lock eye She just smile We don start
The song "Round Of Applause" by Falz is often interpreted as a reflection on emotional struggles, inner pain, and raw self-expression. The lyrics dive into personal feelings and vulnerability.
Falz is an emerging artist known for emotional and expressive music, often categorized under underground hip-hop or pop.
You can stream the song on platforms such as Spotify, YouTube, SoundCloud, and Apple Music.
There may be unofficial uploads on YouTube, but Falz has not released an official music video at the time of writing.